Most of you una occupation and source of income no match at all. Abeg make una tell me where una Dey see all this money 💰