Buzzer Coin$0.00$BUZZER
Search
902
Uploads
1,1K
Followers
182
Following
Newbie
Newbieβ€’0 minutesβ€’25,39 Karma
Arrow Right
onestep001

16 days ago

Two 2️⃣ things that will never disappoint you, GOD and your own money πŸ’° #fact
Like icon
2
Comments icon
Shares icon
onestep001

17 days ago

Obuzikwa by consistency?
Like icon
Comments icon
Shares icon
onestep001

27 days ago

As a man, you must be in trouble everyday
Like icon
1
Comments icon
Shares icon
onestep001

28 days ago

I need roughly 100 million πŸ’΅ dollars πŸ’Έ God abeg na
Like icon
Comments icon
Shares icon
onestep001

29 days ago

Have you seen me post about cold πŸ₯Ά before? Life Dey cuddle me like mad on a daily basis
Like icon
Comments icon
Shares icon
onestep001

2 months ago

Lamborghini Money Dey satan hand, daily bread 🍞 Dey God’s hand… na why e be like weitin you Dey find Dey hard to find
Like icon
Comments icon
Shares icon
onestep001

2 months ago

Cold πŸ₯Ά Dey catch me, Life Dey cuddle me 😢
Like icon
1
Comments icon
Shares icon
onestep001

2 months ago

If miracle are real, Europe would've taken our miracle pastors to work for dem,ironically it's our Doctors and Nurses dey need.We joke alot in this country
Like icon
2
Comments icon 1
Shares icon
onestep001

2 months ago

Nepa no go give person light πŸ’‘ Man go on Gen for shop still on Gen for house πŸ β€¦ still chop 1-1-1 still chest billing both left and right … Still no sell anything all day … God na your hand we Dey o
Like icon
2
Comments icon
Shares icon
onestep001

2 months ago

This bag πŸ’ΌπŸ’° I Dey chase since sabi run πŸƒooh! Guy omo no be small thing
Like icon
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

All I have left is N100 Una go still reshare this one Everything be like a joke to una 😏
Like icon
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

Them no Dey ever believe say I broke, nah one ☝️ of the major problem I Dey face now πŸ˜’
Like icon
1
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

For Fela mind E go think πŸ’­ say E waitness bad government Even Chinua Achebe rush go write "Things Fall Apart" when Economy still soft.
Like icon
1
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

How do y'all cope when you are out of funds asin money πŸ’°πŸ˜’ Cause I wan die o 😀
Like icon
1
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

Which day you go patronize my business
Like icon
2
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

If you are seeing this I really hope you are fine or doing well to be fine. Times hard, but omo just be fine. I suppose message all of una one by one but me sef dey go through my own.
Like icon
3
Comments icon 1
Shares icon
onestep001

3 months ago

Michael Olise scores his first hat trick for France.
Like icon
3
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

You send orders I write receipt 🧾 I send account You pay πŸ’° I send out your goods
Like icon
2
Comments icon 4
Shares icon
onestep001

3 months ago

Most of you una occupation and source of income no match at all. Abeg make una tell me where una Dey see all this money πŸ’°
Like icon
4
Comments icon
Shares icon
onestep001

3 months ago

Try Dey patronize meπŸ™‚β€β†”οΈ No be every time, how are you? I am not fineπŸ˜’ I need orders 😩😩 I’m Active
Like icon
16
Comments icon 8
Shares icon